Vicki D – Chill (Mp3 + Lyrics)

Vicki D – Chill (Mp3 + Lyrics)
Vicki D – Chill (Mp3 + Lyrics)

Vicki D – Chill Music Mp3 320Kbps Download

Talented nigerian singer and songwriter Vicki D returns with a hot new track titled dubbed CHILL.

The Aanu Crooner, Known for his inspirational lyrics, “CHILL” interprets to a solemn reminiscing of his music career, and the journey so far which however has come a long way to pay off.

Stream and Download Vicki D – Chill below:

Enjoy the updates on onemusicnaija? Please give us a five star rating HERE!!!
LYRICS
Just like yesterday!!!
Omosikator
Kpoki
Just like yesterday
Dem dey use us play
Small boy outta the zongo
T’ofe f’owo sere
Dem talk say he no get the mind
To fit hustle and shine
Thank God is mercyfull
The boy don dey smile
Awa kan chill o
The hustle is real o
Nothing wey dey bother man again
We don too see o
Awa kan chill o
The hustle is real o
Straight outta the zongo brother
Now we don dey chill o
Nothing dem fit tell me again
Sun don shine
Rain don fall man still dey
Everyday come turn holiday
Sweet feeling
Big chilling
Inner peace
Vasa dey for family
Tell me why I no go dey happy
All bad days don turn to memory
Awa kan chill o
The hustle is real o
Nothing wey dey bother man again
We don too see o
Awa kan chill o
The hustle is real o
Straight outta the zongo brother
Now we don dey chill o
Awa kan chill o
The hustle is real o
Nothing wey dey bother man again
We don too see o
Awa kan chill o
The hustle is real o
Straight outta the zongo brother
Now we don dey chill o
Drop your comments below!!!
See more posts about:

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *