Top Nigerian rapper, singer and songwriter, Boylankhy joins forces with music colleague Dejavu Sounds for a new jam titled ‘Notice’.
This new rap track ‘Notice’ packs a hot beat, lyrics and an overall outstanding performances from both music artists.
Make sure to share this hot music, Lyrics and instrumental debut as you enjoy.
Stream Download and Share your thoughts in the comment section below;
Boylankhy ft. Dejavu Sounds Notice Lyrics
Boylankhy, Dejavu sounds panana pompon
Everybody get him season bros no dey cap
You run your mouth like say e don good for you, brag
I still dey reason matter even tho I no go lap
Cos I tire for lifestyle people go still brag
Omo the boy notice
I carry kpalas enter the place all of em dey shook eye to observe, guy see them no know me.
Doings tested money tested you can call me boylankhy
You know as e Dey be
The people for the street
No reason face your hustle concentrate e go be
Mind less hope on none bro focus you go see
Hustle hard bro when e red you go pay your bills
Chorus:
The boys dem notice
the girls them notice
Me I no dey see them frenemies
Only people wey dey support we
Then call me a novice
I see Demma enemies
Bad Belle to my blessings
All of them I supersede
ayaya yayaya!!ayayayayaya!!
say them never notice we x2
Verse :
Every-time dem tell me shut up
Deja Vu you never sing song
Steady gbedu dem dey feel am
I getti sense I getting doingz dem dey feel am
Them been dey talk say make I upgrade
But steadily na me dey give them steady update (Clear Road)
Tell them make them gimme chance
The only dance I wanna dance na the money dance
You go want make I do for you
But you no want do for me
My grace dey bigger than you and
I no dey reason you money
The boys dem notice
the girls them notice
Me I no dey see them frenemies
Only people wey dey support we
Then call me a novice
I see Demma enemies
Bad Belle to my blessings
All of them I supersede
ayaya yayaya!!ayayayayaya!!
say them never notice we x2
Omo the boy notice
I carry kpalas enter the place all of em dey shook eye to observe, guy see them no know me.
Doings tested money tested you can call me boylankhy.
CLICK HERE TO COMMENT
Surely one day them go NOTICE
Days ahead u go carry convoy no be POLICE
❤️